For Nigeria, na only tintini service for hospital dey free and if you do di one wey no free and no fit pay, dem no go let you commot. For kontri wey dey very religious, na God pipo dey hope to sort ...